sharpkid (@sharpkid478158)

@sharpkid478158 reposted
B4B4 @b4b4deyforyou 2026-11-25T20:12:11.000Z

I'M JUST HERE TO BREAK RECORDS, NOTHING MORE! 🔥 First Banger Boy to stay on the Trending Chart for a COMPLETE 16 DAYS! TWO WAYS TRENDING! No be one way, na TWO WAYS! 📈📈 First Banger Boy to be shown on TVC / Punch News and more... B4B4 ✅😂 Dem fit hate, dem fit talk, but numbers no dey lie. We dey here, we dey trend, we dey break records! Who be next? NOBODY! Na only Banger Boy!

36 19 2540 13 3