Erioluwa Adegoke 📸 (@eri_shotit)

@eri_shotit reposted
Bolaji Idowu @pastorbolaji 2026-11-23T05:12:11.000Z

Declare this;This week the GOODNEWS I’ve been waiting for comes into my hands 🙏🏼 Join Next Level Prayers every weekday at 6:30am WAT on this channel for word-based, life transforming prayers that births mouthwatering testimonies. #newweek #pastorbolajiidowu #harvestersinternational #nextlevelprayers

761 102 8869 141 7
@eri_shotit reposted
BRODA SHAGGI @BRODAshaggiNG 2026-11-22T21:16:22.000Z

Leg wey I never use dance since, na opportunity to thank my God I see, you say make I no DISPLAY? 😭🤣 Who be David for Bible when SHAGGI wan dance? 😂🔥 DEY PLAY! Make una even thank God say I still respect the fact say na presence of God we dey. If no be that one, I for don run outside church go climb generator! 😭🤣💃🏽 HAPPY SUNDAY JOOOOR!!! 😍🤍 GOD IS FAITHFUL!!! 🙌🏽🔥 🎥: @HarvestersINT_ ✟

27622 3053 434680 521 135