乇 @enosxI 2026-11-28T09:56:13.000Z2k,3k,1500,1k,2k,3k,2850,4k,5k,2k 1200,2400 before you know it,dem don finish your money with those small bills38 5 766 11 0
乇 @enosxI 2026-11-28T10:11:36.000Z@webbegginner@webbegginner you go just dey press am say e no go far😂1 0 29 0 0
乇 @enosxI 2026-11-28T08:45:41.000Zgod go punish you ✌️@fineboywillAnother weekend for graduates to beg 22 men to score 2 goals 😔 https://t.co/PQMF1uPlQh60 1 1368 15 0
Johnetus @sinsofnetus 2026-11-28T09:22:19.000ZLBEWV0 - 3k odds G7Y23V - 100 odds@sinsofnetusIt’s this weekend12 2 382 12 1
Amin @wfwAmin 2026-11-28T09:15:41.000ZOmo if Tinubu do next tenure, Jan-Feb go Dey filled with distress sales. Make I save my money incase.33 2 414 12 0
Amin @wfwAmin 2026-11-28T09:20:44.000Z@enosxI@enosxI Jan wey be like 61 days make Tinubu still Dey seat e go be like 112 days1 0 69 1 0
乇 @enosxI 2026-11-28T09:30:01.000Z@wfwAmin@wfwAmin the tax wey dem go start to dey pay >>0 0 42 0 0
WILL〽️ @fineboywill 2026-11-28T07:15:50.000ZAnother weekend for graduates to beg 22 men to score 2 goals 😔 https://t.co/PQMF1uPlQh181 17 4347 17 2
Ø @thatnggarhodes 2026-11-28T08:08:34.000Z@fineboywill@fineboywill @enosxI face of Ng tete2 0 221 3 0
乇 @enosxI 2026-11-28T05:46:29.000Zreally lost my spark, 0 open bets on a saturday morning.149 11 2693 29 0
Emma MCB @jaybeethefourth 2026-11-27T17:56:25.000Z😂😂😂😂😂😂😂😂 https://t.co/oEhVQtJ6yC@jaybeethefourthNo advice sound pass this one for this life 😂😂😂😂 This foolish babe go dey ask me for 3k every 2 days literally and just because the money no go far I go dey give am until we dey call one day and she start dey enter me say my credit alert no dey pass 3k 😂😂😂😂😂😂😂 I nearly craze that day. Just use your money chop, these babes no care about you at all.775 66 38631 188 51
@enosxI repostedNØIR @dyknoir 2026-11-27T20:08:26.000ZCheck your wallets, see if all defeat is still psychological177 26 2517 106 4
Lasisi 🇬🇧 @La3i3i 2026-11-28T04:26:09.000ZHappy Birthday Lasisi Iyinoluwa Daniel ❤️ https://t.co/gFCeS8n38Y586 79 5877 173 4
karo @karoblaqx 2026-11-27T09:16:51.000Zi no sure say e get anybody wey see cut one pass me this year. i see cut one 5 times in a row at some point.346 22 10286 72 12
乇 @enosxI 2026-11-26T20:34:41.000Zi just dey thank god say i never marry, i go don run commot house.60 6 1617 6 0
If.sol @ifswago1 2026-11-26T20:35:30.000Z@enosxI@enosxI If I don marry for this perilous times all my children go don lean finish0 0 71 1 0
Bilal 🎀⛷️ @weirdngkid 2026-11-26T18:05:43.000Zyou’re a kid. https://t.co/6FQi7Ru4VX@EniolaOgunyinka@michael_emeruwa @weirdngkid Hw many men do u see wearing pink?4455 288 108011 89 30
ultradad @notrayannn 2026-11-26T19:00:02.000Z@weirdngkid@weirdngkid @terrificprodig1 those men including you are gay jor🤣15 0 3795 3 0
乇 @enosxI 2026-11-26T19:00:30.000Z@notrayannn@notrayannn @weirdngkid @terrificprodig1 pink is cool sha8 0 384 3 0
𝐛𝐢𝐫𝐭𝐡𝐝𝐚𝐲 𝐛𝐨𝐲🎉🎂 @fgsdave 2026-11-26T15:19:14.000Zthis life go far gan, i remember wen me and @skeppy26_ dey suffer now the sufferness dun reduce and we dey even use Dynamic Island. i know it’s bare minimum but iykyk19 2 955 17 1