Lizzy๐Ÿ’ (@HeyRareLizzy)

@HeyRareLizzy reposted
๐Ÿฆ‰ @offixial_ranky 2026-11-28T17:32:52.000Z

If u chop food wey dey purge. Nor make mistake of dey FART anyhow. U fit think say na ordinary FART u wan release. Only for sheet to follow am. Nor talk say I nor warn u ๐Ÿ˜…๐Ÿ˜‚

167 135 1677 64 0