When una no be pikin well I no blame una sha, na the men I blameπ€£. I no fit get person wey de move like that for my circle sha, if you get pad for house, na different ball game, but make you carry am commot from your house as a man?? The eye I go use de view you sef
@DenikeOloriThatβs how Femi stopped bringing extra pads to the office. Cos someone found it weird. Mtcheeeew.