Code (@CodeXBT)

𝐩𝐣𝐚𝐲𝐲 @pjayy_motion 2026-11-28T09:06:19.000Z

So first of all I just want to use this medium to tell you @JusttDerrick for your life till you reach 6ft no try ever call me idiot if you dey talk to anybody anyhow I just wan let you know sey I no dey condone disrespect. Because sey you dey give people 10 and 15 dollars no give you the fvking right to call me an idiot. You give me win sept 25 and expect me to remember November 28 asif I be harddrive and I talk sey I no remember you dey blunt idiot. You block me before because of joke wey I joke with you you later unblock me and I follow you still dey engage nah there I actually fuck up but I still do am because I no see any reason to have issues with you. But this one you did now I just wan let you know sey I no dey collect disrespect from anybody. Nah human being I be and nah wetin you be too no be the $10 you dey give me go give you the right to call me idiot if you actually give me chance to follow you talk for that group you for no like wetin I for tell you. Respect is reciprocal I've never disrespected you or anybody before and I expect same so please let's all know our boundaries nah money we kon find for here I no go just allow you make you kon dey pupu for my head. And you tomisin wey dey remember August 25 win nah you know the kain head you get and for you to just put mouth for talk wey no reach your side just prove sey you like to dey gawk on dick wey no worth am. I be reply guy no mean sey you go disrespect me and it goes both ways. Peace and love. ❤️

110 12 7462 41 3
Code @CodeXBT 2026-11-27T20:51:47.000Z

Weekend is here boys and that means it's time to enter @vegabet Gonna fund two of you with $25 to hit some wins Drop Vegabet username and which game you're gonna play

273 110 4422 188 0
Meti @oneandonlyKZeus 2026-11-27T19:24:22.000Z

@CodeXBT @kafee_backup But in the event that you gave one and he refused to pay back, but he's on contract with the same platform you work for, what will you do then? You just let it slide to protect his reputation or call him out?

0 0 39 1 0
VANCOVA 👶🐂🪖 @vancova_heis 2026-11-27T13:56:27.000Z

Winning big money as a reply guy puts you ahead of most of the reply guys. Idk how to explain it but the reply guys that have motion are the ones who win big and the ones who win big and have motion are the ones these people see. The rest of us too dey grind una,una nor just dey see us lol.

107 5 2905 56 1
ugoo🫩 @FaatBoy_Ugo 2026-11-27T16:49:01.000Z

@CodeXBT @vancova_heis When you post and get likes and comments When your replies have comments. When there's people tagging hosts in your comments without you having to beg for it That's reply guy motion

2 0 205 2 0